Ik vertaal Engels naar authentieke Warri Pidgin
Over deze dienst
Wetin dey sup! Need authentic Warri Pidgin vertaling wey sound real?
Na original Warri babe, I go translate your English to correct Warri Pidgin wey no be Google Translate.
PERFECT FOR:
Skits, Movies, YouTube content
Music lyrics & Afrobeats
Social media captions wey go viral
Voice over scripts
WHAT YOU GET:
- 100% authentic Warri Pidgin (no be fake)
- Fast delivery (2 days)
- Proofread & natural flow
- Voice note pronunciation (optional)
I no dey use AI - na real Warri girl dey talk here! Your audience go feel am!
Send message now make we yarn!
Taal:
Engels
•
Nigeriaans
Type document:
Algemeen / gesprek
Branche-expertise:
Marketingmedia
Voorkeur voor een leveringsstijl
Laat het de freelancer weten als je voorkeuren voor of zorgen hebt over het gebruik van AI-tools voor het voltooien en/of leveren van je bestelling.
